Ebang Ogonga Viral Video https://lobyvaby.online/watch-videos/ https://lobyvaby.online/watch-videos/ Vice-president of Equatorial Guinea, Teodoro Mangue, don promise to carry "severe measures" against officials wey dey engage in sex for dia offices afta di viral “sex tapes” wey allegedly involve one high-ranking civil servant and di wives of several prominent pipo. "Today, we go proceed wit di immediate suspension of all officials wey dey engage in sexual relations in di offices of di kontri ministries," di vice-president tok ontop im X page on Monday. Oga Mangue add say di goment go take severe measures against dis acts as dem constitute violation of di code of conduct and di public ethics law. Na di viral "sex tapes" wey leak on social media afta di reported arrest of di director general of di National Financial Investigation Agency, Baltasar Engonga, on unrelated graft charges make Mangue to give order to regulators and internet service providers make dem block di circulation of di videos. Di kontri attorney general tok say di recordings dey consensual, but dem fit prosecute Engonga for "public health crimes" if im get sexually-transmitted infection. "Dis action na decisive step in our policy of zero tolerance for behaviour wey undermine di integrity of di public service." "Ethics and respect dey fundamental to our administration, and we no go allow irresponsible behaviour to compromise public trust. "Responsibility and professionalism must be di pillars of our work as public servants." In di mean time, di vice-president don forbid goment official from engaging in sexual relation for di offices - say make dem focus on dia wo
  • 1 الناس أعجبو بهذا
  • Comedy
Recent Posts
شاهد المزيد